Difference between revisions of "wewe"

Line 18: Line 18:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
−
#  Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]].
+
* Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]].
−
#:* {{ux|dv| Dat level na '''wewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be.  |(NSC_2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat level na '''wewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be.  |(NSC_2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''exclusive to us''
 
* English: ''exclusive to us''

Revision as of 03:06, 26 December 2022

Naija

Alternative Form

weewe

Etymology

  • From: English we

Pronunciation

  • wîwî

Play Play

Pronoun

  1. Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
    • Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from jand go come do am for us. Na still wewe, na we go do am.  — (NSC_2021, Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)

Translation

English: everyone of us

Adjective

  • Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
  • Dat level na wewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be.  — (NSC_2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)

Translation

  • English: exclusive to us