Difference between revisions of "chopulate"

Line 9: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make person [[chop]] food [[belleful]].
 
# Make person [[chop]] food [[belleful]].
−
#:* {{ux|dv|Omo! I '''chopulate''' wella for dat party yesterday. |( NSC_2021, Men! I ate to my satisfaction at the party I attended yesterday.)}}
+
#:* {{ux|dv|Omo! I '''chopulate''' wella for dat party yesterday. |(Men! I ate to my satisfaction at the party I attended yesterday.)}}
 
#Make person dey enjoy wetin e get di way wey e heart want.
 
#Make person dey enjoy wetin e get di way wey e heart want.
−
#:* {{ux|dv| For dis life [[ehn]] I go '''chopulate''' any money wey I see now. |( NSC_2021, Right now I am going to spend to my content any money I lay my hands on.)}}
+
#:* {{ux|dv| For dis life [[ehn]] I go '''chopulate''' any money wey I see now. |(Right now I am going to spend to my content any money I lay my hands on.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 19:17, 3 May 2023

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • ʧɔ̀pùleȋt

Play Play

Verb

  1. Make person chop food belleful.
    • Omo! I chopulate wella for dat party yesterday.  — (Men! I ate to my satisfaction at the party I attended yesterday.)
  2. Make person dey enjoy wetin e get di way wey e heart want.
    • For dis life ehn I go chopulate any money wey I see now.  — (Right now I am going to spend to my content any money I lay my hands on.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: satisfy, content