Difference between revisions of "comot body"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person no put im mind for matter. | # Make person no put im mind for matter. | ||
| − | #:* {{ux|dv| '''Comot body''' for my matter, I dey warn you so. |( | + | #:* {{ux|dv| '''Comot body''' for my matter, I dey warn you so. |(Stay out of my business, you're are been warned now.)}} |
#Make person go anoder place. | #Make person go anoder place. | ||
| − | #:* {{ux|dv| You no see motor wey dey come? Abeg '''comot body''' for road.|( | + | #:* {{ux|dv| You no see motor wey dey come? Abeg '''comot body''' for road.|(Can't you see the car approaching? Leave the road.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Revision as of 19:32, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English come, out and body
Pronunciation
- kɔ̀mɔ́ bòdí
Verb
- Make person no put im mind for matter.
- Comot body for my matter, I dey warn you so. — (Stay out of my business, you're are been warned now.)
- Make person go anoder place.
- You no see motor wey dey come? Abeg comot body for road. — (Can't you see the car approaching? Leave the road.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: leave, to mind ones business