Difference between revisions of "dudu"

 
Line 11: Line 11:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Person wey im skin black well well.
 
* Person wey im skin black well well.
:* {{ux|dv|E get some girls wey no dey like oyibo, if di man no '''dudu''' like dis, deir body no dey even shake. |(Egbokhare_2020, Some girls don't like fair skinned guys, if the man is not dark, they won't be moved.)}}
+
:* {{ux|dv|E get some girls wey no dey like oyibo, if di man no '''dudu''' like dis, deir body no dey even shake. |(Some girls don't like fair skinned guys, if the man is not dark, they won't be moved.)}}
:* {{ux|dv| Noting do skin wey '''dudu'''. Shey you get? Who fine fine, no be di skin e dey dey. |(NSC_2021, There is nothing wrong with dark skin. You understand? Beauty is beauty, it not determined by the skin tone.)}}
+
:* {{ux|dv| Noting do skin wey '''dudu'''. Shey you get? Who fine fine, no be di skin e dey dey. |(There is nothing wrong with dark skin. You understand? Beauty is beauty, it not determined by the skin tone.)}}
  
  

Latest revision as of 11:00, 5 May 2023

Naija

Etymology

From Yoruba: dudu (black)

Pronunciation

  • dúdú

Play Play

Adjective

  • Person wey im skin black well well.
  • E get some girls wey no dey like oyibo, if di man no dudu like dis, deir body no dey even shake.  — (Some girls don't like fair skinned guys, if the man is not dark, they won't be moved.)
  • Noting do skin wey dudu. Shey you get? Who fine fine, no be di skin e dey dey.  — (There is nothing wrong with dark skin. You understand? Beauty is beauty, it not determined by the skin tone.)


Synonyms

Antonyms

oyibo

Translations

  • English: dark skinned