Difference between revisions of "jazz"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* [[juju]] wey people dey use de do bad ting. | * [[juju]] wey people dey use de do bad ting. | ||
| − | :* {{ux|dv| If you dey drive, open eye o. De no dey do '''jazz''' for trailer. |( | + | :* {{ux|dv| If you dey drive, open eye o. De no dey do '''jazz''' for trailer. |(Drive carefully, voodoo can’t prevent truck accidents.)}} |
| − | :* {{ux|dv| Di '''jazz''' wey dat man do for im oga don clear. |( | + | :* {{ux|dv| Di '''jazz''' wey dat man do for im oga don clear. |(The hex the man cast on his boss has waned.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
[[jazzman]] | [[jazzman]] | ||
| Line 19: | Line 19: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make dem do person [[juju]]. | * Make dem do person [[juju]]. | ||
| − | :* {{ux|dv| De talk sey im village people '''jazz''' am na im make e no dey fit stay with one woman.|( | + | :* {{ux|dv| De talk sey im village people '''jazz''' am na im make e no dey fit stay with one woman.|(People say that he has been enchanted, that's why he is promiscuous.)}} |
| − | :* {{ux|dv| Dat place where you dey always go, de fit don '''jazz''' you. |( | + | :* {{ux|dv| Dat place where you dey always go, de fit don '''jazz''' you. |(That place you always go to, you may be under a spell.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[charm]], | [[charm]], | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''hex'', ''enchant'', ''cast spell'' | English: ''hex'', ''enchant'', ''cast spell'' | ||
Revision as of 14:14, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
Noun
- juju wey people dey use de do bad ting.
- If you dey drive, open eye o. De no dey do jazz for trailer. — (Drive carefully, voodoo can’t prevent truck accidents.)
- Di jazz wey dat man do for im oga don clear. — (The hex the man cast on his boss has waned.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: charm
Verb
- Make dem do person juju.
- De talk sey im village people jazz am na im make e no dey fit stay with one woman. — (People say that he has been enchanted, that's why he is promiscuous.)
- Dat place where you dey always go, de fit don jazz you. — (That place you always go to, you may be under a spell.)
Synonym
Translation
English: hex, enchant, cast spell