Difference between revisions of "kpuf"
(→Verb) |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make someting or person comot life from person. | * Make someting or person comot life from person. | ||
| − | :* {{ux|dv| Police don '''kpuf''' di tief. E bin wan run naim dey shoot am.|( | + | :* {{ux|dv| Police don '''kpuf''' di tief. E bin wan run naim dey shoot am.|(The police have killed the thief. He wanted to run and then they shot him.)}} |
| − | :* {{ux|dv| No go put hand for wetin go '''kpuf''' you.|( | + | :* {{ux|dv| No go put hand for wetin go '''kpuf''' you.|(Don't get involved in things that can kill you.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[kill]], [[kpai]], [[off]], [[mud]] | * [[kill]], [[kpai]], [[off]], [[mud]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''kill'' | * English: ''kill'' | ||
Revision as of 15:23, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba kpa meaning put something off
Pronunciation
kpʊ̂f
Verb
- Make someting or person comot life from person.
- Police don kpuf di tief. E bin wan run naim dey shoot am. — (The police have killed the thief. He wanted to run and then they shot him.)
- No go put hand for wetin go kpuf you. — (Don't get involved in things that can kill you.)
Synonyms
Translations
- English: kill