Difference between revisions of "shak"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person drink wetin fit make am high | * Make person drink wetin fit make am high | ||
− | :* {{ux|dv| Shey you get power? No come '''shak''' two bottles begin do eye like vulture wey rain don beat. |( | + | :* {{ux|dv| Shey you get power? No come '''shak''' two bottles begin do eye like vulture wey rain don beat. |(Will you be able? Don't just take two bottles and start acting like you are vulture that has been beat by the rain.)}} |
− | :* {{ux|dv| No use all your money go dey '''shak''' o. See you see school fees o. Me wey say make de give me only water, e get why. |( | + | :* {{ux|dv| No use all your money go dey '''shak''' o. See you see school fees o. Me wey say make de give me only water, e get why. |(Don't spend all your money drinking. School fees are almost here. There is a reason I have only asked for water.)}} |
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[shakis]] | * [[shakis]] |
Revision as of 12:26, 5 June 2023
Naija
Alternative form
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
Verb
- Make person drink wetin fit make am high
- Shey you get power? No come shak two bottles begin do eye like vulture wey rain don beat. — (Will you be able? Don't just take two bottles and start acting like you are vulture that has been beat by the rain.)
- No use all your money go dey shak o. See you see school fees o. Me wey say make de give me only water, e get why. — (Don't spend all your money drinking. School fees are almost here. There is a reason I have only asked for water.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: alcoholic drink
Noun
- Drink wey dey enter person eye.
- Bring shak come abeg. — (Bring alcoholic drinks please.)
- Na water be dis abi na shak? — (Is that water or is that an alcoholic drink?)
Related forms
Synonym
Translation
- English: alcoholic drink