Difference between revisions of "assume"
| Line 3: | Line 3: | ||
* From English: ''assume'' | * From English: ''assume'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | àzjûm | |
<sm2>Pcm-ng-assume.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-assume.f.ogg</sm2> | ||
Revision as of 12:41, 14 February 2024
Naija
Etymology
- From English: assume
Pronunciation
àzjûm
Verb
- Make person dey reason someting wey e no sure put.
- You no suppose dey assume. You go call your oga make e tell you wetin you suppose do. — (NSC_2021, You shouldn't make assumptions. You should call your boss so she'll tell you what you are supposed to do.)
- Make person dey do like sey e too know someting
- You just dey assume. Hand go touch you o. — (NSC_2021, You are acting proud. You will get in trouble.)
Synonym
Translation
- English: assume, priding