Difference between revisions of "assume"

 
Line 10: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make person dey reason someting wey e no sure put.
 
# Make person dey reason someting wey e no sure put.
#:* {{ux|dv| You no suppose dey '''assume'''. You go call your oga make e tell you wetin you suppose do. |(NSC_2021, You shouldn't make assumptions. You should call your boss so she'll tell you what you are supposed to do.)}}
+
#:* {{ux|dv| You no suppose dey '''assume'''. You go call your oga make e tell you wetin you suppose do. |(You shouldn't make assumptions. You should call your boss so she'll tell you what you are supposed to do.)}}
 
# Make person dey do like sey e too know someting
 
# Make person dey do like sey e too know someting
#:* {{ux|dv| You just dey '''assume'''. Hand go touch you o. |(NSC_2021, You are acting proud. You will get in trouble.)}}
+
#:* {{ux|dv| You just dey '''assume'''. Hand go touch you o. |(You are acting proud. You will get in trouble.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[raise shoulder]], [[buga]], [[guess]]
 
* [[raise shoulder]], [[buga]], [[guess]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''assume'', ''priding''
 
* English: ''assume'', ''priding''

Latest revision as of 14:42, 14 February 2024

Naija

Etymology

  • From English: assume

Pronunciation

àzjûm

Play Play

Verb

  1. Make person dey reason someting wey e no sure put.
    • You no suppose dey assume. You go call your oga make e tell you wetin you suppose do.  — (You shouldn't make assumptions. You should call your boss so she'll tell you what you are supposed to do.)
  2. Make person dey do like sey e too know someting
    • You just dey assume. Hand go touch you o.  — (You are acting proud. You will get in trouble.)

Synonym

Translation

  • English: assume, priding