Difference between revisions of "comot body"

 
Line 3: Line 3:
 
From: English ''come, out and body''
 
From: English ''come, out and body''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kɔ̀mɔ́ bòdí
+
* kɔ̀mɔ́bɔ̀dí
 
<sm2>Pcm-ng-comot body.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-comot body.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-comot body.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-comot body.m.ogg</sm2>

Latest revision as of 20:28, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English come, out and body

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ́bɔ̀dí

Play Play

Verb

  1. Make person no put im mind for matter.
    • Comot body for my matter, I dey warn you so.  — (Stay out of my business, you're are been warned now.)
  2. Make person go anoder place.
    • You no see motor wey dey come? Abeg comot body for road.  — (Can't you see the car approaching? Leave the road.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: leave, to mind ones business