Difference between revisions of "goatee"

 
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* [[Bearbear]] wey dey person bottom [[mouth]].
+
* [[Bearbear]] wey dey person jaw.
 
:*{{ux|dv|Di guy '''goatee''' dey burst di girl brain. |(The girl really likes the guy’s goatee.)}}
 
:*{{ux|dv|Di guy '''goatee''' dey burst di girl brain. |(The girl really likes the guy’s goatee.)}}
 
:*{{ux|dv|When boys use spirit take get '''goatee''' [[body]] go [[begin]] catch dem. |(After using spirts to stimulate beard growth, boys become full of themselves.)}}  
 
:*{{ux|dv|When boys use spirit take get '''goatee''' [[body]] go [[begin]] catch dem. |(After using spirts to stimulate beard growth, boys become full of themselves.)}}  

Latest revision as of 20:56, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English goat

Pronunciation

  • gòtî

Play Play

Noun

  • Di guy goatee dey burst di girl brain.  — (The girl really likes the guy’s goatee.)
  • When boys use spirit take get goatee body go begin catch dem.  — (After using spirts to stimulate beard growth, boys become full of themselves.)

Synonyms

bearbear

Translation

  • English: outcrop of chin beard/goatee