Difference between revisions of "cast"

Line 19: Line 19:
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[casting]]
 
[[casting]]
−
* {{ux|dv| Na who do bad ting dey fear casting | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Only a guilty person is afraid to be exposed.)}}
 
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English ''exposed''
 
English ''exposed''

Revision as of 17:57, 30 November 2020

Naija

Etymology

From: English cast

Pronunciation

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person talk di ting wey anoder person do.
    • If you no stop dis kurukere waka, I go cast you.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)
    • Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro cast am.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)

Intransitive

  • Make dem know someting wey de no want make e comot e know.
    • Omo, you don cast for street.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Sir, you have been exposed.)
    • I no know who go talk yeye talk o, di matter don cast.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)

Related forms

casting

Translation

English exposed