ginkana

Naija

Etymology

From: English gin and unknown

Pronunciation

  • gìnkànà

Play Play

Noun

Na di kind shakis wey be hot wey be homebase.

  • Na ginkana e dey use dey brush mouth for morning o.  — (Egbokhare_2020, He indulges himself in the local gin each morning!)


Synonyms


Translations

  • English: locally brewed gin