ogogoro

Naija

Etymology

From: Urhobo Ògógóró (spirit)

Pronunciation

  • ògógóró

Play Play

Noun

  • To dey drink ogogoro for morning, ogogoro for night, no be better life.  — (Drinking alcohol in the morning, and again at night, is not a good way of life.)
  • For di party wey I go yesterday ehn, na so ogogoro full ground.  — (At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)

Synonym

Translation

English: gin