dogoyaro
Naija
Etymology
- From Hausa dogo, tall and yaro, boy, meaning, tall boy.
- Biological name: Azadirachta indica
Pronunciation
- dógójárò
Noun
- Na neem tree wey dey tall wellla.
- I wan plant dogoyaro. — (Egbokhare_2021, I want to plant neem tree.)
- For village, de dey boil dogoyaro give people drink make dem use am cure iba — (NSC_2021, In the village, neem leaves are boiled to cure malaria.)
Translations
- English: neem tree. Azadirachta indica