shine teeth
Naija
Etymology
From: English shine and teeth
Pronunciation
- ʃáìn tì:t
Verb Phrase
- Mouth dey be like sey person want laugh.
- Small pikin dey like to dey shine teeth wey dey never get — ( NSC_Olukyode.S.M_2020, Babies love to smile, showing off their toothless gums.)
- If your teeth no white, to dey shine teeth go dey fear you. — (NSC_Olukyode.S.M_2020, When your teeth are not white, smiling becomes difficult.)
=Related form
Synonym
Antonym
Translation
- English: smile