high waist

Naija

Etymology

From: English high and waist

Pronunciation

  • hàìwêst


Noun

  • Why you dey reason sey highwaist na bad ting? No be dem dey model now?  — (NSC_2021, Why do you think having long legs is a bad thing? They are best suited to be models.) translation

Translations

  • English: long legs