high waist

Naija

Etymology

From: English high and waist

Pronunciation

  • hàìwêst

Play Play

Noun

  • Person wey im leg overlong pass im remining body.
  • Why you dey reason sey highwaist na bad ting? No be im models dey find upandown now?  — (Why do you think having long legs is a bad thing? Isn't that what models desire now?)

Translations

  • English: long legs, leggy