oga
Naija
Etymology
From: Efik oga
Pronunciation
- ɔ̀gá
Noun
- Person wey be sey na wetin e talk dey happen.
- Oga never gree pay us. — (Egbokhare_2020. The boss hasn't paid.)
- Now wey be sey you just be ordinary person, you no dey gree anybody own; if dem make you oga nko? — (NSC_2021, Now that you are just a normal person, you don't regard people's opinions, what will happen if you become the boss?)
- Better Oga no too plenty for dis Naija. — (NSC_Legbeti_2021, Great bosses are uncommon in Nigeria.)
- Person husband for house.
- My oga vex leave im food sey I no cook am before im come back. — (Egbokhare_2020, My husband left the food in anger because I didn't get his meal ready on time.)
- E dey pain my Oyinbo friend for body anytime I call my husband my Oga. — (NSC_Legbeti_2021, My foreign friend dislikes it when I call my husband "my boss".)
Synonyms
Translations
- English: boss, husband