presido

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English president

Pronunciation

  • prɛ̀sɪ̀dô

Play Play

Noun

  • Di person wey be di oga patapata for di country or for one place.
  • Di informate wey reach us be sey di presido dey sick.  — (We got the information that the president is sick.)
  • Una wey don talk say presido, e don kpai.  — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__182, Those of you who said that the President is dead.)

Translation

  • English: president