salute
Naija
Alternative form
Etymology
From: English salute
Pronunciation
- sàlú:t
Noun
- Greet wey person dey greet another person.
- Unless you give di full elders for council deir proper salute dem no go let you talk. — (NSC_Agnes_2020, Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)
- Oga I dey troway salute. — (NSC_Agnes_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)
Synonyms
Translations
- English: salute, greeting
Verb
- Make person dey greet anoder person.
- I salute di officer. — (NSC_2020, I saluted the officer.)
- As deir oga enter, dem begin salute am. — (NSC_2020, Immediately their boss entered, they showed him respect by greeting him.)
Synonyms
Translations
- English: to give courtesy, greet