jugunu
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Hindi jugunu (e mean firefly). Na from one actor for Indian feem wey dey do for 1973
Pronunciation
d͡ʒùgùnû Play
Adjective
- Person wey get strong head con dey oppress people.
- Dat bros wey dey claim dey e be jugunu, if you see di beating wey de give am today eh, all im face swell like puffpuff. — (NSC_2021, That man who always claimed to be tough was beaten to a pulp today, his face was swollen.)
- No feel sey because you dey form sey you be jugunu sey hand no go fit touch you. Make e no go be for you o, na im make I dey tell you. — (NSC_2021, Don't think that you can't be hurt because you act tough. I'm just telling you so you don't get into trouble.)
Antonym
Translation
- English: tough