jugunu

Naija

Alternative Form

ojugunu

Etymology

From: Hindi jugunu (e mean firefly). Na from one actor for Indian feem wey dey do for 1973

Pronunciation

d͡ʒùgùnû Play


Adjective

  • Person wey get strong head con dey oppress people.
  • Dat bros wey dey claim dey e be jugunu, if you see di beating wey de give am today eh, all im face swell like puffpuff.  — (That man who always claimed to be tough was beaten to a pulp today, his face was swollen.)
  • No feel sey because you dey form sey you be jugunu sey hand no go fit touch you. Make e no go be for you o, na im make I dey tell you.  — (Don't think that you can't be hurt because you act tough. I'm just telling you so you don't get into trouble.)

Antonym

smesme

Translation

  • English: tough