afternoon

Naija

Etymology

  • From: English afternoon and food

Pronunciation

  • ɑ́ftùnún


Noun

  • Food wey de dey chop when night don reach.
  • Na person wey get money dey chop afternoon food.  — (NSC_2021, Only those with money can afford to eat lunch.)
  • Paddy me dey go chop afternoon food o.  — ( insert translation )

Related forms

Antonym

Translation

  • English: lunch