yoloyolo

Revision as of 08:27, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • jɔ̀lɔ̀jɔ̀lɔ̀

Play Play

Verb

  • Make someting dey draw draw like sey e don spoil.
  • Dat rice don spoil e just dey do yoloyolo for mouth.  — (NSC_2021, The rice is spoilt. That's why the taste is bad.)

Synonym

Translation

  • English: to taste bad