caning

Revision as of 10:22, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English cane

Pronunciation

  • keɪ́nɪ̀ŋ


Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person and person dey nack
  • Nobody fit sleep for di compound. Di caning wey my neighbour dem do yesterday na die!  — ( NSC_2021, No one could sleep in the compound yesterday, my neigbours were having very loud sex.)

Synonym

palash, nack

Translation

English: have sex