tear rubber

Revision as of 21:16, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English tear and rubber

Pronunciation

  • tíɛ́rɔ́bà

Play


Adjective

  • Someting wey person never use before.
  • Di motor wey you go win na tear rubber.  — (NSC_2021, The car you won is a brand new car.)
  • Dat babe buy one expensive phone wey bi tear rubber. I wonder where she dey see di money wetin she dey buy.  — (NSC_2021, That girl bought an expensive new phone. I wonder where she gets the money from.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

English: brand new