korofo

Revision as of 10:56, 6 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Etymology)

Naija

Etymology

From: Yoruba korofo meaning empty, nothingness

Pronunciation

  • kòròfó


Noun

  • Name wey de dey call uniform person wey no get any rank.
  • Since when I dey small everybody don know say dat popo wey dey come stay for our junction na korofo.  — (NSC_2021, Since when I was a little child, everyone knew that the policeman who frequent the neighborhood was just a corporal.)
  • If you no want just be kororfo you gats to go school.  — ( NSC_2021, If you do not want to end up as a mere corporal you need to be educated. )

Translations

  • English: corporal