mud
Naija
Etymology
From: English mud
Pronunciation
- mɔ̑d
Noun
- Brown or black sand wey don mix wit water.
- White wey I wash for outside don fall inside mud for backyard as rain fall. — (NSC_2021, The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)
- I no wan chuk leg inside dis mud wey dey outside. — (NSC_2021, I don't want to smear my legs with the mud outside.)
Synonyms
Translations
- English: mud
Verb
- Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again.
- Robbers don mud di guy. — ( NSC_2021, The guy has been killed by robbers.)
- I go just mud you for hia. — (NSC_2021, I will kill you here.)
Synonyms
Translations
- English: kill