comot body

Revision as of 18:19, 17 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English come, out and body

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ́ bòdí

Play Play

Verb phrase

  1. Make person no put im mind for matter.
    • Comot body for my matter, I dey warn you so.  — (NSC_2021, Stay out of my business, you're are been warned now.)
  2. Make person go anoder place.
    • You no see motor wey dey come? Abeg comot body for road.  — (NSC_2021, Can't you see the car approaching? Leave the road.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: leave, to mind ones business