esef

Revision as of 08:07, 17 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Alternative form

Etymology

From: English ìmsɛ́f

Pronunciation

ɪ̀sɛ́f Play Play

Pronoun

  • De dey use am talk about person wey no dey or no fit dey as de dey talk.
  • Person wey dey shout say make dem submit assignment, esef never do im own o.  — (NSC_2021, The person clamoring for the the submission of assignment, he himself hasn't submitted the assignment.)
  • Esef too dey over do.  — (NSC_2021, He over do things himself.)

Related forms

Translations

  • English: himself, herself, itself