gbadun

Revision as of 19:30, 18 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From Yoruba: gbadun

Pronunciation

  • gbádùn

Play Play

Verb

  • Make person dey enjoy.
  • I dey watch as im dey gbadun di show.  — (NSC_2020,I was watching as he was enjoying the show.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: enjoy.