maiguard

Revision as of 23:23, 27 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

maigad

Etymology

From: Hausa mai gadi

Pronunciation

mèìgâd Play Play

Noun

  • Person wey dey do gateman or security.
  • Di maiguard don travel go house.  — (NSC_2021 The security man has traveled back home.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: security man