gateman

Naija

Etymology

From: English gate and man

Pronunciation

  • gètmân

Play Play

Noun

  • Person wey im work na to open and close di gate for people and motor wey dem de enter for compound.
  • I reach im office, im gateman no allow us enter.  — (When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)
  • For bigman house, person no dey know who be gateman who be maiguard.  — (It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a rich man's house.)
  • De say de don see woman wey dey do 'gateman.  — (Some women are also employed as gatekeepers.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: gatekeeper