Naija
Alternative forms
- yab 0.84 176, criticise 0.82 80, greet 0.75 161, welcome 0.74 300, congratulate 0.72 89, nominate 0.71 72, remind 0.70 107, wish 0.69 121, clap 0.69 51
Etymology
From: English hail
Pronunciation
Play
Play
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1547
- Frequency in raw corpus: 161
- Frequency rank in raw corpus: 1525
Verb
- sey person dey greet person
#*Na just hailings I dey hail o man. — Egbokhare2020. I am only greeting you sir.
- Some dey hail am... — (BBC_16183_some people are congratulating him.)
- Meh I enter music dey sing meh people dey hail me, — (ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and be singing so that people will be hailing me.)
- Oga Buhari hail BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. — (bbc__76532, __no translation__)
- Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović hail her players as dem equalize against France. — (bbc__26467, __no translation__)
- sey person sell something throway
- I wan hail my moto. — (NSC_Agnes_2020, I want to sell off my car)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: greeting, salute.