form
Revision as of 14:55, 29 October 2020 by 154.66.40.128 (talk)
Naija
Etymology
From: English form
Pronunciation
- fɔ̂m
Usage
- na slang wey common among young people
Verb
- na when person dey show say im be wetin im no be
- Emma too dey form holy holy wey im no be — (NSC_Agnes_2020 Emma pretends to be innocent a lot)
- Dose days wen we dey school, de girl too dey form ajebota. — (NSC_Agnes_2020. Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school)
Related forms
Translation
- English: pretext