curse
Naija
Etymology
From English: curse
Pronunciation
- kɔ́s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 2006
- Frequency in raw corpus: 73
- Frequency rank in raw corpus: 2536
Noun
- Someting bad dey happen to person.
- Na curse dey follow am. — ( Egbokhare_2020, He/she has been cursed.)
- Dem be people wey curse dey for their head. — (jw__29361, The crowd are accursed )
- Talk wey person talk, sey bad ting go follo person.
- Na that time e remove the curse. — (jw__17210, It was at that time he removed the curse.)
- Template:Chief priest sey make people go wash di curse wey dey derie head for river .
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: curse,
Verb
Make person talk bad bad someting about person.
- Why you dey curse your senior brother? — (Egbokhare_2020, Why are you insulting your elder brother?)
- Nwoye mama curse am, then sidon again begin peel the yam go. — (katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)
- Sey someting na bad ting.
- Disability no be curse — (bbc__43027, My disability is not an affliction.)
- Make dey talk sey bad ting go follo person.
- One old mama don curse dat boy. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, An old woman cursed the boy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: insult, curse