fashi
Naija
Alternative forms
- fashee, farshi
Etymology
From: English fashi
Pronunciation
- fáʃì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 12679
Verb
- na make person waka leave someting follow anoda wey.
- Di girl just fashee de man im born for, come follow de big man. — ( Egbokhare_2020. The lady abandoned the father of her child and went for a rich man.)
- e be like say the Union don fashee de struggle o . — (NSC_Legbeti_2020. The union has abandoned the struggle.)
- na make person end all talk-talk for matter.
- Di ref give dem wayo, fashi!. — ( Egbokhare_2020. (The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)
- fashee!, I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy. — ( NSC_Legbeti_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)
- na make person freestyle.
- Ken too dey form serious everybody, tell am make e dey fashee small small. — (NSC_Legbeti_2020. Ken is always too serious, tell him to relax.)
Synonyms
Translations
- English: neglect, abandone