fashi

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • fáʃì

Play Play

Verb

  1. Make person waka leave someting follow anoda way.
    • E be like sey di union don fashi de struggle o.  — (It seems like the union has abandoned the struggle.)
    • If de no invite you, you no go fashi dem go your house go sleep?  — (If they don’t invite you, won’t you ignore them, go to your house and then go to sleep?)
  2. Make person end all talk talk for matter.
    • Di ref give dem wayo, fashi!.  — (The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)
    • fashi!, I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.  — (Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)
  3. Make person no too put mind for matter.
    • Ken too dey form serious, tell am make e dey fashi many tings smallsmall.  — (Ken is always too serious, tell him to relax.)

Synonyms

Translations

  • English: neglect, abandon, ignore

Interjection

  • Word wey person dey talk to take show sey e want end talk talk for matter.
  • Di ref do dem wayo, fashi!  — (The referee cheated them, forget it!)
  • Fashi!, I no go ever fit chop pizza belleful, I be kpako boy.  — (Forget it, as a local chap, pizzza is not a full meal for me.)