high waist
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English high and waist
Pronunciation
- àìwêst
Noun
- Why you dey reason sey highwaist na bad ting? No be dem dey model now? — (NSC_2021, Why do you think having long legs is a bad thing? They are best suited to be models.) translation
Translations
- English: long legs