reach
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English reach
Pronunciation
- rîʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 133
- Frequency rank in NSC treebank: 115
- Frequency in raw corpus: 3991
- Frequency rank in raw corpus: 95
Verb
Make person or someting dey di same level or no pass di level wey e suppose dey.
- E don reach abeg. — (Egbokhare_2021, It is enough.)
- E never reach im papa level for di work now. — (Egbokhare_2021, He has not got to the same point as his father has at work.)
- Shot wey reach post. — (bbc__89480, A shot that got as far as the goal post.)
- Im don know how much go reach you. — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money you will be given.)
- Know where your power reach. — (jw__21938, Accept your limitations.)
Synonyms
Translation
- English: to be enough, to extend to something/somewhere
Adverb
Na as time or someting take dey waka when someting dey happen.
- Na so Okoye talk reach with ordinary language. — (katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)
- Make the way you dey sing, loud reach how you dey talk. — (jw__17096, Your voice pitch when singing should be the same as when you speak.)
- Di guy fine reach me? — (IBA_07_Na-Love_DG__130, Is the guy as handsome as I am?)
- E lead dem reach Red Sea and tell dem sey make dem build small tent. — (jw__18129, He led them as far as the Red Sea and told them to make a small tent.)
- Di attack wey begin on Tuesday and reach Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot. — (bbc__33149, The attack that lasted from Tuesday to Thursday made many persons flee their homes.)
Synonyms
Translations
- English: for something to be as much as/as far as, the extent of something