jazz
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
Noun
juju wey people dey use de do bad ting.
- If you dey drive, open eye o. De no dey do jazz for trailer. — (NSC_2021, Drive carefully, no voodoo can stop accidents.)
- Di jazz wey dat man do for im oga don clear. — (NSC_2021, The hex the man cast on his boss has waned.)
- If you dey drive, open eye o. De no dey do jazz for trailer. — (NSC_2021, Drive carefully, no voodoo can stop accidents.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: charm
Verb
- Make dem do person juju.
- De talk sey im village people jazz am na im make e no dey fit stay with one woman. — (NSC_2021, People say that he has been enchanted, that's why he is promiscuous.)
- Dat place where you dey always go, de fit don jazz you. — (NSC_2021, That place you always go to, you may be under a spell.)
Synonym
Translation
English: hex, enchant, cast spell