baddo

Naija

Etymology

Coined from the English word bad

Pronunciation

  • bàdó


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf


Adjective

Make person dey smart/A street guy wey be chairmo for street.

  1. You be baddo.  — (Egbokhare_2020, You are smart.)
    As di guy jam dat piano, e clear for everybody eye sey im na baddo  — (NSC_2021, As soon as he hit the piano, it was obvious that he's a guru.)

Related form


Translations

  • English: to be smart/The boss for the street guys