boyfriend
Naija
Etymology
From: English friend
Pronunciation
- bɔ́ɪ́frɛ̂nd
Noun
- Guy wey never marry girl but dem dey friend deirsef.
- Na my new boyfriend buy me dat latest Samsung fone I dey use. — (NSC_Legbeti_2021, That my Samsung fone was bought for me by my new boyfriend.)
- Na my aunty boyfriend just dey misbehave anyhow dere so. — (NSC_Legbeti_2021, That is my aunt's boyfriend misbehaving over there.)
- E hard to see boyfriend wey fit turn husband tomorrow nowadays. — (NSC_Legbeti_2021, It difficult getting a responsible boyfriend that will marry nowadays.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: boyfriend