sapele water
Naija
Etymology
From Deltal: Sapele is a town and one of the Local Government Area in Delta State, Nigeria.
Pronunciation
- sápéléwɔ̀tà
Noun
- Na one kind gin wey dem dey drink.
- Warri men dey like to drink sapele water. — (NSC_Olukayode S.M_2021, Men from Warri love to drink gin.)
- Sapele water don finish dat man life. — (NSC_Olukayode S.M_2021, That man's life has been ruined by alcoholism.)
Synonym
Translation
- English: alcoholic drink