shepe

Naija

Alterative form

Etymology

From: unkown

Pronunciation

  • ʃɛ̀kpɛ̀

Play Play

Noun

  • Local drink wey de dey make wey fit catch person.
  • Na as you take say you dey use shepe do water na im make me dey fear you.  — (I became wary of you when you said you take the local gin just as you'll take water.)
  • Abi you want dey export shepe?  — (Do you want to start exporting local gin?)

Synonyms

Translations

  • English: gin