shame
Naija
Etymology
From: English shame
Pronunciation
- ʃêm
Noun
- Someting wey do person wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.
- Dat day, shame con catch me well, well. — (NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)
- I never meet man wey no get shame like you. — (deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)
- But instead make e bear the shame, e come agree to kill person wey no do anything. — (jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)
Translations
- English: shame
Verb
- Make Someting do person wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.
- E good make we dey shame kurukere people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit. — (NSC_Abonyi_2021, It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)
- This one fit make you dey shame or even dey fear. — (jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)
- If the papa or mama use e as e take vex am, curse the pikin or punish am, the pikin fit come dey shame or stop to dey talk to dem. — (jw__11740, If a parent calls down evil on the child or punishes the child in anger, the child may become ashamed or withdraw into a shell.)
Translations
- English: be ashamed, disgrace