shame

Naija

Etymology

From: English shame

Pronunciation

  • ʃêm

Play Play

Noun

  • Someting wey do person wey fit spoil person mind, wey be sey oder people fit use wetin do am laugh am.
  • Dat day, shame con catch me well, well.  — (NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)
  • I never meet man wey no get shame like you.  — (deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)
  • But instead make e bear the shame, e come agree to kill person wey no do anything.  — (jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)

Translations

  • English: shame

Verb

  • Make dem do person someting wey go spoil im mind, wey be sey oder people fit use wetin de do am laugh am.
  • E good make we dey shame kurukere people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit.  — (It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)
  • This one fit make you dey shame or even dey fear.  — (jw__43427, This can make you ashamed or afraid.)

Translations

  • English: be ashamed, disgrace