kurukere

Naija

Etymology

From: Yoruba kurukere meaning brisk movement

Pronunciation

  • kùrùkɛ́rɛ́

Play Play

Adjective

  • Di gumbody country dem go protect pikin against any oder kind kurukere tin wey go spoil any part of di pikin life.  — (The member countries would protect the child against any other thing that will affect the child negatively.)
  • How kurukere waka go be normal thing?  — (ENU_12_Social-Life_DG__8, How can you consider living a shady life as normal?)
  • Many pipo don accuse am say im be kurukere pesin wey dey corrupt.  — (bbc__17785, He was accused of being corrupt.)

Translations

  • English: illegal, illicit