jollificate

Revision as of 13:42, 5 October 2021 by 160.152.119.253 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''jollification'' ===Pronunciation=== * ʤɔ̀lɪ̀fɪ́keɪ́tè <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg<...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English jollification

Pronunciation

  • ʤɔ̀lɪ̀fɪ́keɪ́tè


Verb

  1. Make person dey chop, dey drink de do wetin dey make im mind dey totori am.
    My people just dey jollificate for di party.  — (NSC_2021, My people were merrymaking at the party.)
    Every December 25th na time to de jollificate for our house.  — (NSC_2021, Every December 25th is a festive period in my home.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: celebrate, enjoy